Yes O! E don happen again o. Chukwudi Films in association with - TopicsExpress



          

Yes O! E don happen again o. Chukwudi Films in association with Chukwuemeka Pictures present anoda ogbonge movie ASUU STRIKE 2013. Dis one na film wey pass movie o! Dem no dey tell person dis one o! U must to watch am by urself & for urself. Come hear the true story behind the whole ASUU Strike. Who start am, why dem start am, who suppose end am and who no gree end am! U go c all for dis movie. Money don scatter our country o! Dis one dey ask 4 money, dat one say no money...ewoOoooo! Chai! Come see as University students dey suffer, see as crime don dey increase, girls dey born like fowl, yahoo men dey press die, see as lecturers kukuma don turn house/lesson teachers......See Blood! See Blood!! See Blood!!! Rich men no worry. Leaders no even send. Wetin poor man go do???. Kai
Posted on: Tue, 24 Sep 2013 14:29:55 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015