before 5mins dem don begin dey push her head down make she go suck - TopicsExpress



          

before 5mins dem don begin dey push her head down make she go suck the rod. When she begin suck am, na speaking in tongues. Toes go curl, dem go begin promise heaven and earth and will swear undying love. Now make the babe tell this same guy make he suck am. First he go quiet, come begin dey frown small small, then dem go come squeeze face like sey dem match shit. Then come open mouth, he go forget vernacular he go now use grammar ask you, that place you urinate from?. No oh oga, no be the place she dey urinate from, she dey use that place chop food. See selfish guy, when she dey suck your own you no remember sey you dey use am piss bah? E don reach make you return the favour you come remember sey mouth no suppose go where piss dey comot from. If I woss you slap ehn. Girls if he talk sey that place too dirty sey he no go carry mouth go there then you mah use your mouth go strike. After all they said what is good for the goose is also good for the gander. Abi na lie? #Sureboii mornin all
Posted on: Sun, 19 Oct 2014 07:39:59 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015