see me see wahala o; wetin I go call this one: I post a picture of - TopicsExpress



          

see me see wahala o; wetin I go call this one: I post a picture of me at #2013AkeFestival / where I relax dey listen to panel discussion; a Paschal Emeka Ekwebelem one illiterate fool like that wey no get sense dey disturb me say no be me dey for the picture wey I post; say na one bad application I use do the pix make an oyibo woman sit beside me. kai; I don suffer. Pesin wey never see oyibo before dey tell im mind say people around him never see oyibo too.
Posted on: Mon, 01 Sep 2014 07:51:17 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015