•U buy suya ur woman con chop all the meat finish u con .Join the community and post comments on the topics"> :v via Comedy9ja •U collect babe number u use "chick" store


:v via Comedy9ja •U collect babe number u use "chick" store - TopicsExpress



          

:v via Comedy9ja •U collect babe number u use "chick" store em .shey e mama na fowl?:> •U buy suya ur woman con chop all the meat finish u con dey smile dey chop the onion u be vegetarian?/:) •u dey wit ur guy n u dey reciv diff kinds of phone cals in 5min, yet u dey claim say u no dey cheat on ur guy. My sista, u be mtn customer care agent?=)] •You ask a girl for what she wants, she tells you money and you are angry . Were you expecting her to say wisdom and understanding?!-) •u wear blue skirt,green trousers,yellowcap. You carry red bag,white speck..haha,u b rainbow?:x •Ur mates pay complete fare, sit down comfortably 4 bus, u pay half dey stand n smile. Bros u b usher?8-| •ur gafrnd dumps u for a rich man u say she b golddiga bt ur sister do dsame to anoda guy, u giv testimony for Church, sey na grace of God. Bros park well>:/ •Since last 2 weeks, PHCN never remember ur street n una no get common Tiger gen, yet u come my house still dey borrow Jackie Chan film from me...bros na PHCN office u wan go watch am? >=) •Yo babe get F9 parallel for Waec, she still dey ask for Brazilian Hair of #150.000 . Were she wan fix am?, ontop that coconut head? Join Comedy9ja for more Comedy9ja Comedy9ja Comedy9ja Comedy9ja Comedy9ja
Posted on: Mon, 19 Aug 2013 19:59:27 +0000

Trending Topics



argin-left:0px; min-height:30px;"> ★★★★★EARN $2,000-$8,000 PER MONTH WITHOUT EVER ENROLLING
Assalamualaikum wbt, kepada semua warga fb, bedak tanaka ni ialah
صحيفة ماركا According to Fernández Borbalán, Messi
FROM JKA: OGUN STATE ON MY MIND! HEALTH REFORM (PHONE A
其实; 我们人类生存在这个世界上为了什么...????!!
Interview Tetsutaka Sugawara. Part 1
Black Friday Enzo Angiolini Womens Austyn3 Espidrille BEST
EROKAMANO URU MADUONG! Daher mar kawo thuolo mar duoko ni
Aubrys follow up doctor visit went well. Shes up to 10 pounds 15
The power of his resurrection. Philippians 3:10 The doctrine

Recently Viewed Topics




© 2015