Letz judge dis!!!!!!! i heard OJB JEZREL is sick... He needs a - TopicsExpress



          

Letz judge dis!!!!!!! i heard OJB JEZREL is sick... He needs a kidney transplant... Psquare Dbanj Tuface Davido Wizkid Timaya Don jazzy the champaign man Flavour Kcee Inyanya Dare Basketmouth Ay Alibaba Genevive nnaji Jim iyke Clarence peters Mr Raw Wande coal Face Terry G Tiwa savage J martins Kennis music Uti All of una and more wey hold this money if una donate 50k each for OJB him no go die.. If na to enter club and spend 1Million una go do If na to buy private jets una go do If na to host shows and sell 1M tables una go do.. Save OJB una no go gree… If OJB die d blood dey una neck Na dat time I go knw say una no Get kobo, all na media stunt. God dey watch una for 3D Afterall for una videos… Una dey drive better cars and drink better champagnes
Posted on: Fri, 21 Jun 2013 18:46:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015