Premier King in hot soup / Ghana National in hot - TopicsExpress



          

Premier King in hot soup / Ghana National in hot soup.............Na me Lotto Arabambi say so. When the birds learn how to fly with SWAG...........The hunter will learn how to shoot it down with SWAG. I have learnt and understood so many things in life..........You people have made me wise I am now wise as King Solomon. Winning na winning............Small shit na shit. You people win my Premier Metro permutation of four numbers two drop 57--10 as permutation no one send me my reward of Etisalat card of #500 naira......Una don see SAKA. I don join the BAD GUYS...........No more Free games again. If you need my game you are to send me Etisalat card of #1000 naira. I go post my Premier King once the game close. Na so I go dey do now once game close I go post the game. If na those people wey dey collect money b4 giving out games una go dey loyal and pay .............But we wey dey sincere dey post games for free na us una dey take open eyes. No more free games. By next week I go dey collect REGISTRATION FEE............My REGISTRATION FEE na #20,000 every month..............Lotto is a serious bizness. No be mouth for this Lotto stuff people don use my games hammer money.....People don use my games become successful in life no be mouth...........Na me be Lotto Arabambi........Na me be King of great Limpopo kingdom........Na me be Ceo Arab Money Inc.........Na me be President VIP foundation........E don tey wey yansh dey for back no be today. I don join the BAD GUYS...........No more free games again. #IAMNOWABADGUY. BAD GUY MODE ACTIVATED.
Posted on: Sat, 28 Jun 2014 07:13:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015