Sandra Edward wrote: AM MISSING SCHOOL! i miss MAINGATE(all dos - TopicsExpress



          

Sandra Edward wrote: AM MISSING SCHOOL! i miss MAINGATE(all dos security men wey pursue person wey dey wear short dress) i miss campus shuttle drivers(dem no dey eva get change) i miss love garden(wen bf n gf dey xpress demself) i miss ecobank(d only bank wey students dey go withdraw wit xtensn n charger i miss library(yl u dey concentrate on ur buks nsyd anoda studnnt dey concentrate on ya bag) i miss hall9(d cl...
Posted on: Sun, 06 Oct 2013 13:32:43 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015