Somewhere near ABIA POLY Just close to CALABAR STREET Junction, - TopicsExpress



          

Somewhere near ABIA POLY Just close to CALABAR STREET Junction, This morning i just dey escort one of my Guy to the bus stop from my house when i see one clean beautiful girl come out from her SUV dey cry dey kneel down dey beg one slim bobo wen be like say him never chop for months,the babe just dey beg dey cry dey follow the guy dey tell am say she no need money,she no need brazilian wigs,she no want shoes house or anything,she say she no even need the SUV all she want na him love,him kisses and him warm embrace,guys the babe just dey shout dey cry,when i hear these words my heart stop,my head spark and my brain burst,the guy no even dey look the babe sef na there me i vex say if this guy no value this girl well right now me i don fall inlove be that so make i go claim this girl but as i near there, one man just touch me for back say oboy abeg no block the camera..Rubbishna NOLLYWOOD film dem dey shoot.........
Posted on: Mon, 27 Oct 2014 10:18:14 +0000

Trending Topics



44">Welcome to our official Spirits Pathway Portal Facebook page. We
The Nucleus - New Physics for the New Millennium 1st edition by
when you love someone its not for 1 moment or a few minutes its
**Free Download**Free Download**Free Download**Free
Wondering what the CCC bond on the Nov. 4 ballot would do? Here
MUY BUENA LA CARTA !!!!! La carta de un hincha de River para otro
Message to all the people ... _____________ I want to say
YOUR WORLD IS NOT DEFINED BY WHAT HAPPENS TO IT BUT BY WHAT YOU

Recently Viewed Topics




© 2015