pidgin time For the our barrack, i too like to dey form big boy. - TopicsExpress



          

pidgin time For the our barrack, i too like to dey form big boy. So any girl wey i chyke dey always happy say i even notice am. As today be my birthday, naso two babes wey don dey post me tey tey o, just come my room, tell me say dem wan gimme special birthday present. For my mind i say shuuu, na me be dis? Sharperly i don comot cloth o, b4 dem change der minds. Naso i begin hammer them o, no be small akpako. Small time naso one of dem come take her back, backme, come bend touch her toes, gimme nyash, me sef enter her sharp sharp and the other one just dey suck my balls chai see me see birthday groove. We just dey f##k like mad dey flex anyhow. Small time, naso i hear as person enta my room, i look na Akeem, chai, naso Akeem smile tell me say Boss you dey joy o, but as Akeem look d babes face, naso Akeem face change o, d next tin wey i see, Akeem just pick bottle, burst d bottle for my head begin shout say ehnn, dey rake anyhow, say:::donlucky so na my cousins naim u dey f##k ehn? I no even fit talk, na star begin comot for my eye. Small time people gather come rush me go hospital. As i dey type so, na igbobi hospital i dey, dem don even stitch my brain join my skull. My people abeg wetin una feel say mak i do Akeem wen dem discharge me from here? See where he temper land me ehn, today wey be my birthday. I dey hospital and he dey house dey watch Nigeria vs Uruguay match.. .. ..abeg mak una no tel me to forgive Akeem becos i no fit!
Posted on: Thu, 20 Jun 2013 22:22:06 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015