99.5 WAZOBIA FM: SATIDIA MORNING FLENJOR WORSHIP: - My counti pipo - TopicsExpress



          

99.5 WAZOBIA FM: SATIDIA MORNING FLENJOR WORSHIP: - My counti pipo how una dey? Good Morning! I hope every every dey go well for your side? Welcome to Satidai Morning Flenjor for today. We know say for everything wey we dey do for life, e dey very important to start with God especially our day. So this Morning, I wan make we look at ‘5 ways wey we fit get God for our Morning as we dey start our day.’ Oya talk your own but back am with scriptures. LadyG (@ladygdgenius) dey in da haussss
Posted on: Sat, 21 Sep 2013 05:10:13 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015