Angels...> almighty father , we don tire for dis Niger we dey - TopicsExpress



          

Angels...> almighty father , we don tire for dis Niger we dey heaven. God...> wetin dey do dis time? Angel...> dey no dey listing to istruction! Dey no dey obey traffic rules! Dey no dey wait 4 der turn in anything! Dey dey restless(exasperated). Infact dey don turn heaven upside down since d 1st time wey we start de admitt dem. We don tire for dem. God...> pls mak una bear wit dem. Dem dey vry special to me.... Ehm mak i cal satan wey dey hell mak i see how en dey do 4 der. (phone rings) hello lucifer, how u dey do wit dos ones wey de hell wit u der, shebi una dey arrang we der. Satan...> baba God, pls call me later. I get issue 4 hand inside dis places wey i wan resolve: (after ten minut later God call hell again. God...> hello lucifer how u deyooo. Satan...> abeg i go call u bak! D issue wey dey my hand don turn into crises infact i don dey tireooo: (afer 1h satan called God backkk.). Satan...> sorry baba God i don die. God...> ar u havg problm over der? Satan...> na dis Nigerians wey i get inside hell with me (stammers) dey don tire me selfe. Dey...dey...dey don quench d fire wey dey hell. Infact as i dey talk to u now, dey don install air conditions every were. ABEG BABA GOD U FIT COME CARRY DEM, I NEVER SEE PEOPLE WEY DEY STURBONE LIKE NIGERIANS. ABEG COME CARRY DEM ELSE DEY GO OVER POWER MEOOOOOOOOO. 4rnds God will save u from hell in jesus name. Comment if u sabi!!!
Posted on: Wed, 10 Sep 2014 05:40:06 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015