Assu indomie advert song... Asuu do gud oo..e do gud,Asuu wey giv - TopicsExpress



          

Assu indomie advert song... Asuu do gud oo..e do gud,Asuu wey giv us strike...e do gud,wey mek us stay @home...e do gud,dey chop mama thank u...e do gud,dis strike dey sweet well well...e do gud,sum pple don join yahoo...e do gud,sum don dey do achawo...e do gud,sum dey do gateman...e do gud,wia some dey look 4 husband...e do gud,me don dey sing nonsense...e do gud,wia u dey listen 2 nonsense...e do gud,me and u who get sense...e do gud,u dey dance as I dey sing...e do gud,abeg who knw wen strike go end...e do gud,me don even ask google...e do gud,even TB joshua no knw...e do gud,e cum be google go knw??...e do bad,I tink Gudluck go knw...e do worse,infact am heading 2 Aso rock...e do worst.. #flames
Posted on: Thu, 07 Nov 2013 08:54:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015