BIBLE TRANSLATION IN WARRI... ENGLISH: As it is written in the - TopicsExpress



          

BIBLE TRANSLATION IN WARRI... ENGLISH: As it is written in the Bible... PIDGIN: As dem yan 4 Bible! ENGLISH: Jesus entered the boat with his disciples! PIDGIN: Na im Jesus cum enta canoe wit im padi dem! ENGLISH: As the boat was sailing, there was a great storm!!! PIDGIN: As d canoe dey go, na im yawa cum gas!!! ENGLISH: The storm was so great that it was like a whirl wind! PIDGIN: as d yawa dey, na im kasala cum burst!! ENGLISH: The disciples became so afraid and they shouted master master! PIDGIN: Na im liva fail im padi dem, na im dem begin dey hala bros eh! bros eh!! ENGLISH: Jesus got up and calmed down the wind! PIDGIN: Na im Jesus rise up cum arrange d yawa! ENGLISH: He turned to his disciples and said, oh ye with little faith! PIDGIN: Na so Jesus luk im padi dem, shake im head say UNA FALL MA HAND! ENGLISH: The disciples replied and said what manner of man is this? PIDGIN: im padi dem cum hala sho!! bros J which kan levels na? U B WINSH? =)))
Posted on: Fri, 14 Jun 2013 14:56:06 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015