CHAI! SCANDAL.. The Aviation Scandal: Una hear about the - TopicsExpress



          

CHAI! SCANDAL.. The Aviation Scandal: Una hear about the Aviation mata dey don dey ground, now the Ogbonge PATRICK OBAHIAGBON don Land o, dey ask dis QUESTION onto The ISSUE... Na wetin ihm dey be dis o.. What is your cogitation on this gangrenous malversation that has all the trappings of a megalomaniacal amazon, enveloped in a marshmallow of deprecable narcissistic chichi dodo? Abeg if una sabi the Answer helep us tell everybodi. #JoLiBoBo ¤OGBONGE NAIJA¤
Posted on: Mon, 21 Oct 2013 15:05:00 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015