FUNNY: Common Naija sayings. 1. Insult upon injury 2. Nonsense - TopicsExpress



          

FUNNY: Common Naija sayings. 1. Insult upon injury 2. Nonsense and Ingredient 3. If i sound u ehh, you go hear wiem. 4. How Far? 5. Can I see your particulars? 6. Anything for me sir? 7. You dey craze for head? 8. Eewo oooo 9. Next tomorrow 10. Make I come block you there 11. Lie, Lie 12. See me see trouble ooo 13. Shift small for me, lemme sit 14. abeg commot joor 15. nonsense say wetin happen 16. Abomination 17. Over my dead body 18. God forbid bad thing 19. I need to retouch my (h)air 20. bloody fool, bloody liar, bloody idiot, bloody civilian... 21. Na wa oooo 22. Tell me something 23. Dress back 24. Abeg joor 25. Can u imagine.....??? 26. wonders shall never end 27. Tofiakwa 28. Chei, Kai 29. Oya! make we dey go 30. Hold on lemme branch somewhere 31. Come and Escort Me 32. Stop at that junction over there 33. Borrow me your pen/biro 34. Still yet 35. Me and you go enter the same trouser 36. You are so annoying 37. Abeg free me joor 38. What is the time? 39. Effico 40. ITK- I too know 41. Mumu 42. How are you? "We"re managing" 43. and so what? 44. Na over sabi dey worry am 45. Your face look familiar 46. You are so daft 47. NFA- No future ambition 48. Are you already ready? 49. That is so dry! 50. My belly is full 51. Did they sack you? 52. I trekked all the way here 53. Where is the toilet, I wan piss 54. I want to drink cold minerals 55. Wetin now? 56. Can u imagine, he was trying to toast me 57. Jacker 58. Your head is not correct 59. Have you seen that film before? 60. Just imagine! 61. My school fees money 62. No wahala! 63. Revise back small 64. Oya, shake body 65. Shine your eye 66. Carry go 67. Don"t try me o 68. Enough effizzy 69. Nna, You chop? 70. Ashewo bastard! 71. What happen? 72. We must wash am! 73. I no get ur time. 75. Abi no be soooo? 76. I will see you today, I think? 77. I need Cold ice water! 78. abeg commot for here. 79. we"ll hook up next week 80. dat chick is HOT!!!!!!! 81. na you sabi. 82. E concern you? 83. Ur Shakara too much self. 84. Na so we see am o! 85. How we go do am now? 86. Like play, like play... 87. You can"t do more than a dead rat... 88. Na you go know 89. cold dey catch me 90. I no send 91. shey you grab 92. ma guy, leave am 93. you dey jealous? 94. you go roast 95. na for your head e dey 96. we go jam 97. I go burst ur head 98. Bros how far? 99. How e dey do u? 100. E No Goooood 101. Lend urself brain 102. e get meaning 103. nonsense and jagbajantis 104. walai talai 105. e know now 106. nothing dey happen 107. e get as e be 108.na condition make crayfish bend 109. nothing dey happen 110. yes oh! 111.ki lo happen 112.ur head no dey there. 113.u go wound ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh! 114.See something 115. waka joor... 116. FILE!!!!....dont touch it! 117. no time, if time dey, no space, if space dey, no chance, if chance dey, no vacancy....... 118. notin dey kpai, anytin wey kpai na witch 119. u say u love, me oya prove it 120. no be today yansh don dey for back? 121. wahala dey o 122. u no fear? 123. it going to be legendary! TO BE CONTINUED................lol
Posted on: Wed, 24 Jul 2013 19:06:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015