Formerly I hate d word upcoming, but my brother na poor man dey - TopicsExpress



          

Formerly I hate d word upcoming, but my brother na poor man dey say beer bitter so he no fit buy am,if u buy for am he go drink... as I dey so I don love d word Upcoming like say tomorrow no dey. Plz vote me (PRINCEWILL) as UPCOMING COMEDIAN of the year for Naija fm awards naija102/lagos/vote Then Vote my Oga & father SEYILAW as comedian of the year for Ben Awards and Naija fm awards on these links naija102/lagos/vote bentvawards/nominees/comedian-of-the-year/ I dey beg o... plz,to all fans, family,neighbours,everybody. God bless u. ***d attorney general of humour. Princewill***
Posted on: Thu, 16 Oct 2014 10:18:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015