HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN YOUR IMAGE. To mess for public dey - TopicsExpress



          

HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN YOUR IMAGE. To mess for public dey sweet but if dem catch u, i pity your life! With this guideline you will be a star in this profession. 1. Wen u enter a hall, check d wind direction,if its a closed hall wit air condition or fan,beta 4 u. 2. Make sure u are sitting towards the wind direction... 3. Make sure u have enof leg space. 4. Form ajebo by crossin ur legs every now &then. 5. If u ar ready 2 execute, try holding it until when the hall is kinda noisy incase ur mess na d type wey dey sound like AK47. 6. Now carefully cross your right leg over the left one. 7. Elevate d right yansh. 8. Release small (sound check) 9. If no sound, allow d mess to flow steady. 10. Allow time 4 proper circulation. NOTE: * Make sure u are not the first person to complain. * Wen pple begin to shout Jesus who do dis, E no go better for d person wey do dis kind thin, simply ask why som persons no fit respect demselves 4 public places?na wa o No shout pass odas if not u go become suspect. * Take style disengage from d area, relocate to another zone and repeat d exercise!trust me,u will go places wit dis profession.d world must hear of u more dan Micheal Jackson..
Posted on: Fri, 19 Dec 2014 15:18:57 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015