Jet li Jack chan James bond 007 Vandam Spider man Super - TopicsExpress



          

Jet li Jack chan James bond 007 Vandam Spider man Super man El boi Na inside film dem go dey show stunt Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem lego for 1 corner like sey d tin pass film Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot Tiwonbati bi iyayin re ke tun shey filmu weere kan jade....( if dey born una mama well make una do one kind foolish film out ) #copied
Posted on: Tue, 20 May 2014 20:31:04 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015