Naija proverbs.... He who fights and runs away .... Na fear catch - TopicsExpress



          

Naija proverbs.... He who fights and runs away .... Na fear catch am Pikin wey no sabi em mama boyfriend... Dey call am brother A rolling stone no just dey roll... Naperson push am. He who lives in a glass house……. Na im pepe rest A stitch in time........ Dey prevent further tear tear. Birds of the same feather...na the same mama born dem. One goodturn....... .. na correct power steering be that. A bird in hand........ Wetin e wan be again if no be barbeque. Half bread………. Is better than buns/ puff puff D journey of a thousand miles…….Ol’boy e beta make u carry your car go o or enter aeroplane He who laughs last........ na mumu. Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh? The patient dog........ Na hunger go kill am. All work and no play……Na Banker be dat All play and no work…… Abeg na real life be dat. Afterall i see as u happy wen dem declare holiday.
Posted on: Mon, 05 Aug 2013 03:45:31 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015