Prince Ademola Ibrahim Mandela wrote STATE OF OYO STATE AND - TopicsExpress



          

Prince Ademola Ibrahim Mandela wrote STATE OF OYO STATE AND APC.FELA ANIKULAPO-KUTI SANG: Whether u like or u no like After you hear dis little talk If u like e good …(gege) If u no like u hang….(gege) If u hang u go die……(gege) U go die for nothing….(gege) Dem go carry ur body go police station for dying wrongfully…(gege) (Gege, gege, gege…twain twain tinrinrin…) Man dey suffer im no fit talk na condition Man dey suffer im fit talk na condition too Suffer dey Afrika pa-pa-ra-pa Big suffer dey ee pa-pa-ra-pa Condition dey eee pa-pa-ra-pa a a a Which condition u dey I don’t know ooo Which condition me I dey me I know oooo My condition don reach make I act! If ur condition still dey make u cry U’d better hear the thing wey me I talk Remember if u no talk ur own o One day of course we must die…… (Ojoro) Nigeria get money, oil money from overseas (Ojoro) N2.8billion naira, oil money is missing (Ojoro) Dem set up enquiry, wey say money no lost o (Ojoro) Our states dey get money, plenty money for allocations (Oyo State) (Ojoro) Dem come dey do road projects (Ojoro) Thiefnubu N1billion naira per kilometer (Ojoro) ACN governors. E no finish, e no finish… (Ojoro) Local Governement Councils n ko (Ojoro) Dem never do election for there o (Ojoro) Oyo State Dem come put caretakers there (Ojoro) Ajimobi ACN/APC Governors don become supervisors (Ojoro) Local government Autonomy (Ojoro) Dat one no concern dem oooo (Ojoro) APC Leaders Dem dabaru everybody….etc The emphasis is on IF YOU DON’T TALK, ONE DAY WE YOU SHALL DIE! May God give our Federal Republic a vibrant, no-nonsense citizenry! Happy weekend everyone!
Posted on: Sat, 10 Aug 2013 18:19:00 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015