Two kids off to college....two more to go. I am very angry with my - TopicsExpress



          

Two kids off to college....two more to go. I am very angry with my friends and dem know demselves...that time wey I dey born pickin like rabbit dem de hail me...Congrats Bro! You strong o! True Urhobo man! The true son of your fada!...me sef dey grin from pinna to pinna...feeling funky...odeh...olodo! Dem nor tell me say when time reach to train dem I go sweat for yansh....I am hereby inviting all those my friends to retract all those hailings especially the "strong man" own and contribute to my "education scholarship fund" odawise??? Monkey go go market e nor go return....ehen!!!
Posted on: Sat, 24 Aug 2013 01:37:27 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015