U pay ur babe wey dey Unilag her skul fees nd yet u neva write - TopicsExpress



          

U pay ur babe wey dey Unilag her skul fees nd yet u neva write jamb, u be scholarship board? U be 18yrs nd ur sugardaddy is 80yrs old nd u stil dey call him baby, my sister he shud be ur ancestor. Ur babe is lickin icecream u ar drinkin purewater..Pls guy ar u a diabetic patient..u claim say u eat rice nd stew, but u cum dey vomit fufu nd egusi soup. Omo u be magician? Few days 2ur weddin, u still dey wonda if e bi d ryte man or woman, my dear ar u a learner. U dey read dis post nd u no gree laff, abeg u be witch.. lol Good morning palz bless
Posted on: Sat, 18 Jan 2014 06:07:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015