#hmmm, wetn i see today, i muxt tell una, e get one place wie dem - TopicsExpress



          

#hmmm, wetn i see today, i muxt tell una, e get one place wie dem write Pls dont urinate here, a man wie no even sabi wetn dat tin mean go urinate dey but since God bin want make i see sumtin today as i bin d look dat man, Police come catch am and tell am say make him pay fine which is #500 only, d man giv d policeman #1000 and say make him giv am change and Policeman say Change no dey make him urinate again..... I Laugh! #hahahahahahahahhahahahaha
Posted on: Sat, 17 May 2014 19:39:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015