my people i salute una...wen yong boy get white hair early age..na - TopicsExpress



          

my people i salute una...wen yong boy get white hair early age..na old man our people dey call am and also wen fish too tay for river na juju our people dey call am...one of our ijaw sister wey dey ansa stella wey dey stayv gana leave ha husband just bcuz d man dor dey sick since...imagin u leave man wey u dor born children give.u com still forget say the time wey dis man neva dey sick na him dey carry u like queen.some women wicked pass devil..my sister make i tell u sometin nobodi big pass sickness..thats y i love mrs cipporah for polobubor and ha husband na so two couple suppose b for life..my sister we hear say police arrest ur brother for ph.no worry no even panic bcuz na d hand wey there take arrest am na d same hand there go take bring am..mean while army arrest some of our brodas concernin some isssue wey lead to kidnappin the tin b say sonbodi wey go bail dem army arrest d person join am
Posted on: Sat, 14 Sep 2013 13:08:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015