Neph Prayer Some of u talk say una don tired fo dis Life, Some of - TopicsExpress



          

Neph Prayer Some of u talk say una don tired fo dis Life, Some of u self don dey think of commitin suicide abi?. U talk say d stress too much.. Abi u dey talk say no body wey fit help u. Or ur own be say ur landlod dey disturb u. Or mayb u fail ur exam, abi self na sickness dey wory u and u don tire.. Abi shey na work u don dey luk dey luk but u no c. Abi some people even dey call u fool bcos say dem no understand u. Na watin dey ur life wey anytime u rememba e dey cause u head ache? Make u hear me wel wel, if u fit just simpuly type AMEN HAaah!!! B4 dis yr go end You go move frm: Pain to gain Grass to grace Endurement to enjoyment Oppression to Progresion Tenant to Landlord Obscurity to full Security Wandering to a Wonder Austerity to Prosperity Ordinary to Extra-ordinary. Fool to Full Downcasted to uplifted. IN Jesus Name........... .....oya claim am.
Posted on: Mon, 19 Aug 2013 09:10:43 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015