Warri Bible is out...grab Ur copy nw!!! Sample version: ENG:- As - TopicsExpress



          

Warri Bible is out...grab Ur copy nw!!! Sample version: ENG:- As it is written in the Bible. WARRI:-As dem yan for Bible. ENG:- Jesus entered d boat wit his disciples. WARRI:- Bros J cum enta canoe wit him padi dem. ENG:- As d boat was sailing, there was a great storm. WARRI:- As d canoe dey move, na im yawa cum gas. ENG:- The storm was so great dat it was like a whirlwind. WARRI:- As d yawa dey gas na im kasala burst join. ENG:- The disciples became so afraid dat dey shouted Master! Master!! WARRI:- Na im liver fail him padi dem, na im dey begin dey hala...Bros eh! Bros eh!! ENG:- Jesus got up ND calmed down d wind. WARRI:-Na so Bros J gt up com arrange d mata. ENG:-He turned to his disciples ND said, oh ye wit little faith. WARRI:- Na im Bros J com look him padi dem shake him head, com provoke...“O BOI UNA FALL MY HAND. ENG:- The disciples replied nd said “WAT MANNER OF MAN IS THIS? WARRI:- him padi dem com hala “SHOOO...Bros J, which levels naa? U be winsh???.......Dnt b stingy share it with friends.
Posted on: Tue, 27 Jan 2015 08:23:38 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015