i heard OJB JEZREL is sick... He needsa kidney - TopicsExpress



          

i heard OJB JEZREL is sick... He needsa kidney transplant...PsquareDbanjTufaceDavidoWizkidTimayaDon jazzy the champaign manFlavourKceeInyanyaDareBasketmouthAyAlibabaGenevive nnajiJim iykeClarence petersMr RawWande coalFaceTerry GTiwa savageJ martinsKennis musicUtiAll of una and more wey hold this moneyif una donate 50k each for OJB him no godie..If na to enter club and spend 1Millionuna go doIf na to buy private jets una go doIf na to host shows and sell 1M tablesuna go do..Save OJB una no go gree…If OJB die d blood dey una neckNa dat time I go knw say una noGet kobo, all na media stunt.God dey watch una for 3DAfterall for una videos… Una dey drivebetter cars and drink better champaignes. I wish COSON could help also...artistes need to save for rainy days&limit extravagant lifestyles.
Posted on: Fri, 21 Jun 2013 18:19:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015