See The Funny Naija questions and answers. 1. I travelled for - TopicsExpress



          

See The Funny Naija questions and answers. 1. I travelled for over six days….as I just enter town…. see wetin one boy ask me ‘””are you back”””‘ I was like ””no, I’m front” 2. My guy see twins come dey ask me; o boy na twins be this? Ans: no na picmix. 3.I was watching football nd a friend came and said ‘guy u dey watch ball’ well i tell am say i won pay their salary. 4. I called my ex…. And she said did you just call my phone? I was like no o I called your battery. 5. My guy ask me were I was and I told him am in bank, he said What is happening there? #answer, I go uproot cassava 6. Opening the gates to drive out and my neighbor asks me. You dey comot? No, na me be the new gateman. 7. I dey watch film… my guy enter come ask me na film u dey watch??? noo I dey worship TV. 8. You see generator dey on still dey ask una on generator? Nooo, na generator on us, come plug your charger For my nose. 9. My guy saw me, and he foolishly ask me guy na you be that??. I was like no o na my Grand father wey he young 10. A game freak was passionately tapping his PSP and his girlfriend said. You dey play game? Him reply with anger... I dey practice how to press breast. 11. I mistakenly cut my thumb with razor and my friend asks... Why you come cut yourself na? I say my blood too much I wan reduce am IDIOT!! 12. Give me your phone number.. Ok, take... 08061189252 , Thanks bro so na Mtn u dey use?... Answer: no na NITEL I dey use 13. Take this moisquito coil, e dey kill insect fast..... THANKS BROS, E DEY KILL MOISQUITO?... Answer: no oh na Elephant e dey kill 14. I was sleeping around 2am, then someone called me, HOWFAR? YOU DEY SLEEP?... My answer: No am picking beans!! ADD THE FUNNY ONES YOU KNOW AND SHARE...
Posted on: Tue, 16 Dec 2014 05:51:40 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015