- You carry tattoo like Learners permit. - Paint lips like - TopicsExpress



          

- You carry tattoo like Learners permit. - Paint lips like Metro cab. - You fix eye lashes, u cum dey look like person wey get Apollo. - Fix nails like scorpion. - Eyelash like winch. - You wear high heel shoes wey make you dey waka like kangaroo. - You paint face like drawing book. - Your hairstyle like god of thunder and you dey look for God fearing man. #My sister, even Satan sef dey fear you! Searching for a man thatll love you in this form is like trying to convince a monkey that honey is sweeter than banana. My dear, look natural and dont be too Artificial. I didnt say MAKE UP is bad, but too much of it is Not good
Posted on: Mon, 08 Sep 2014 07:10:05 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015