Akpos dey drive 4 express him com see one woman wey dey sell meat - TopicsExpress



          

Akpos dey drive 4 express him com see one woman wey dey sell meat akpos; how much 4 ur meat woman; 14,000 akpos; is too expensive let me giv u 8000 woman; no 12,000 last akpos com drive comot afta a while him com drive bak. akpos:ok i wil giv u d money (he com bring money com out dey count am) pls help me put it in my boot (as d woman open d boot afta a while close d boot.akpos just drove off witout paying when he got home he was hapy.And open d boot "no meat" who com b d real 419 ?
Posted on: Thu, 26 Sep 2013 22:15:10 +0000

Trending Topics



"min-height:30px;">
A cool post by Keir Wenham-Flatt, his a strength and conditioning
Un excellent acteur ! Et un homme de coeur ! Joaquin Phoenix,
GROUP NEWS : By Serena Markstrom The
Mornin , Big Yawn , deep breathe in and let go of yesterday and
North Korean Government Launches Massive Campaign of Seizing Rice
Old But RockinG 4 - 5 dost beer pee rahe the tabhi table par rakha

Recently Viewed Topics




© 2015