In d beginning, women were created to go about naked in d garden - TopicsExpress



          

In d beginning, women were created to go about naked in d garden of Eden, but dey feel dat dey are wise and went to chop d forbidden fruit and start wearing clothes. But today ladies are tired of wearing clothes, dey want to go about naked. In d beginning, ladies breast use to stand alert (gidigba) but ladies will allow rugged men to ruggedly press n suck d breast till it fall down,now they are looking for Bra to push up again. In d beginning, God gave ladies natural black human hair but ladies will use relax n cream on d hair till d colour change, dey will fix attachment on d hair but now all of dem want d human hair (in d name of brazilian hair).... Wetin happen to d naturel human hair u carry come dis world? In d beginning, Ladies dont allow even a single spot like pimple or mark to be on thier face or skin, dey will use all sort of creams to clear it but now, Ladies dey draw tattoo of different marks full thier skin. In d beginning, Ladies dey wear 5yards material as pant to cover thier yarnsh but now, Ladies dey wey rope in d name of G- string wey be say na thier yarnsh dey cover thier pant. In d beginning, God created ladies wit natural eye shadow n eye lashes but dey went ahead to barb it off, but now dey are fixing it. In d beginning, postal colour, pencil, eraser are used by student to paint thier colouring book but today, all ladies don turn thier face to colouring book even d ones wey no go skul at all. Ladies una palava too much. Una dey worry no be smal.
Posted on: Fri, 04 Oct 2013 06:39:41 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015